Home Page »  T »  Timaya
   

Overflow (feat. Olamide) Lyrics


Timaya Overflow (feat. Olamide)

Ladies are you ready for me
My guys are you ready for me
All my hommies are you ready for me
Are you ready for me
Say they mad for my overflow
See they wanna know
Anywhere I go demma wanna know
That's why dem they tatafo
Dem dye mad for my overflow
The people everybody know
Anywhere I go demma wanna go
See that's why the people demma tatafo
Mhmm, egwoni babadeya
Hmm, one chanamera
Tell your mama say egberi papa dey here
Everytime I come everybody demma holla
Leggo, one tanamera
Tell your mama say Olamide e dey here
Mhmm, one chanamera
Leggo everybody I say lodge on Monday
Eko oni gbagba kugba
Me and my babe lodge on Monday
Eko oni gbagba kugba
Everybody now, chey
Egboni papa dey here
One chanamera
Tell your mama say egberi papa dey here
Incase you never know say me run the area
Leggo, Olamide e dey here
Young *** my brother man e dey here
Egboni papa dey here
If you don't like you go hug transformer
Your new school is my old school
Every time dem dey pose with their new school
Dem never sabi say na my old school
My brother man tell me who dye won fool
Leggo, wan tana mera
Everybody egboni papa dey here
*** one chanamera
Tell your mama say YBNL dey here
Lodge on Monday
Eko oni gbagba kugba
Is say lodge on Monday
Eko oni gbagba kugba
I no send you, you send me
You see me, I no see you
My ** man
Time no dey
Time dey, I no check time
You feeling me
All my hommies are you feeling me
My ladies are you feeling me
The girls dem, are you feeling me
Omo men orefepaper ni dimo oh
Okay
Four bedroom flat ogbe me asau goons
Ma toba fe break records you gotta break rules
Wheres my money, moke gbesasira money
Nibori rolomi mati why owo mgbomi
Mmm, mogbi mo hustle
Ebami sofusi man komigi mo hustle
Timaya to olamide low key wo bustle
I build bank accounts eliye build muscle
Omo malo thinkye
Fear no dey sleep here
Slobby no dey eat here
You know what it is yeah
You stick with me yeah
*** clip yeah
Range rover jeep yeah
*** here
Mmm mogbi mo hustle
Mmm mogbi mo hustle eh
Lodge on Monday
Eko oni gbagba kugba
Me and my babe lodge on Monday
Eko oni gbagba kugba
Everybody now


mariah carey returns to the spotlight with daring new “type dangerous” music video
Mariah Carey Returns To The Spotlight With Daring New “type Dangerous” Music Video
Sasha Mednikova - 10 Jun 2025
the harmony of color and sound: american singers shaping contemporary art
The Harmony Of Color And Sound: American Singers Shaping Contemporary Art
Sasha Mednikova - 04 Jun 2025
sabrina carpenter sparks buzz with mysterious teasers and billboard messages
Sabrina Carpenter Sparks Buzz With Mysterious Teasers And Billboard Messages
Evren E. - 03 Jun 2025
beyond the game: the soundtracks defining modern video game culture
Beyond The Game: The Soundtracks Defining Modern Video Game Culture
Sasha Mednikova - 28 May 2025
behind the legend: the untold story of freddie mercury’s hidden daughter
Behind The Legend: The Untold Story Of Freddie Mercury’s Hidden Daughter
Evren E. - 24 May 2025
Browse: