Home Page »  T »  Timaya
   

Honey Na Money Lyrics


Timaya Honey Na Money

Honey na money
Money na honey
Beauty in eyes of the beholder
Baby girl I'm so bolder
E I love you I love you I love you
I can't understand ama be there
I love you pass my mama
Say I love you pass my papa yes so
Na you be the reason why I no dey sleep everyday
Honey na money
Money na honey
Baby girl you dey use me dey play o
Everyday you dey play me wayo eh
Tell me wetin dey
Honey na money
Money na honey
Baby girl you dey use me dey play o
Everyday you dey play talotalo eh
I no understand o
Because I no get money
You don dey act so funny
Because I no get money
Baby girl you dey call me monkey
Because say I no get money eh
You no wan look at my place eh
Which kind of life wey be this eh
My people make una tell me eh
It could be better than the most had ever lover
Baby girl don't need approval
You could be better than the most had ever lover
Baby girl you just dey take me dey go eh
Honey na money
Money na honey
Baby girl you dey use me dey play o
Everyday you dey play me wayo eh
Tell me wetin dey
Honey na money
Money na honey
Baby girl you dey use me dey play o
Everyday you dey play me wayo eh
I no understand o
When a woman need your money
Eh my brother she go act so funny
Eh because she want that money
Eh my brother she go call you honey
Honey na money
Acting funny
Eh my brother dem look so funny
Eh my brother all na wayo eh my brother listen again
It could be better than the most had ever lover
Baby girl don't need approval
It could be better than the most had ever lover
Baby girl you just dey take me dey go eh
Honey na money
Money na honey
Baby girl you dey use me dey play o
Everyday you dey play me wayo eh
Tell me wetin dey
Honey na money
Money na honey
Baby girl you dey use me dey play o
Everyday you dey play me wayo eh
I no understand
Honey na money
Money na honey
Eh everybody dem dey put am together everyday you dey play me wayo eh eh
Eh money na honey honey honey na money
I want the money na honey money na honey ai
Honey na money
Money na honey
Baby girl you dey use me dey play o
Everyday you dey play wayo eh
I no understand o
Money na honey
So honey eh my brother dey put am to prayer eh
Everyday you dey play me wayo eh
Mo na leave some money Timaya na my name jare
Honey na money
Money na honey
Everybody just put some money
Everyday you dey play wayo eh
I no understand
Honey na money
Money na honey
Everyday dem dey play you wayo eh eh
Honey na money
Money na honey
Everybody just need some money
Everyday dem dey play you wayo eh eh
I no understand o


american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: