Home Page »  T »  Timaya
   

Hey Lyrics


Timaya Hey

Well I want you to know
How my life e just dey go
Eh I *** na so some people despise me oh
Dem say I no go grow
So tey dem say I go stop for road
*** God I go thank you for everything you give me oh
Thank God oh, thank God oh
Una for kill me oh, killi me oh
Everybody body say heyyyyy
And away oh, and away oh
Bana oh, bana oh
Everybody body say heyyyyy
When I sing I want you to know the truth is bitter
Everytime I *** many people dem dey wonder
Now they don dey ask who be timaya
Everywhere you go I dey burn like fire
Somе people dem won quеnch this fire oh
Dem call fire service to quench the fire oh
Dem no know say
Na holy ghost fire
Say right now im a self made ***eh
I believe in my God everybody say
I never do anything for my life eh
My people make una leave me alone oh
Everybody say eh eh
Nanaway oh
Eh nanaway oh
Everybody body say heyyyyy
Iyo, iyo, iyo, iyo
Everybody say heyyyyy
Everybody body sing say
When me and Elvis been dey hustle
When me and my gut timi we dey for board room
So the people dey laugh
Say timaya we be like church rat
Whenna see me say
Right now I don dey top chart eh
My mama and papa dem dey so proud eh
Oh dem love me eh
I swear to God dem dey proud eh chai
For the fact say I know Jehovah
I no go dey afraid of any mother f..cker
Sorry for using that motherfucking word my borther
I dey vex oh
I say im talking to you eh
My brother you can make it just say eh eh
Chai everybody sing say
If you can believe say you go make it like this
If you believe say you go make it to the top just say
Heyyyyy
Chai everybody just hear am oh
If you be woman you dey find pikin oh
You don marry you never born eh
Say eh eh eh
If you be young girl, fine lady eh
You dey find husband who go marry you eh
Say heyyyyy
Everybody everybody say
You don hustle eh
You don tire eh
You dey look for work everybody say hey
Brother sing say
One day your own go better eh
Jehovah won bless me eh
Everybody heyyy
Hai, hai
Thank God *****
Na the same God wey go bless you oh
Say eh eh eh
When I sing say, im talking to you and you eh
You are frustrated you no get hope eh
Heyyyyyy
Oh oh
Jehovah you are too much eh eh


most anticipated las vegas concerts and festivals in 2026
Most Anticipated Las Vegas Concerts And Festivals In 2026
Sasha Mednikova - 16 Dec 2025
debby ryan and josh dun welcome baby felix winter dun
Debby Ryan And Josh Dun Welcome Baby Felix Winter Dun
Evren E. - 13 Dec 2025
sabrina carpenter condemns use of juno in white house ice video
Sabrina Carpenter Condemns Use Of Juno In White House Ice Video
Chris Page - 02 Dec 2025
benny blancos mother faces terrifying home invasion in studio city
Benny Blanco's Mother Faces Terrifying Home Invasion In Studio City
Faith Thompson - 26 Nov 2025
ariana grande hints at pausing tours after 2026 eternal sunshine shows
Ariana Grande Hints At Pausing Tours After 2026 Eternal Sunshine Shows
Sasha Mednikova - 18 Nov 2025
Browse: