Home Page »  T »  Timaya
   

Happy Happy Lyrics


Timaya Happy Happy

Happy happy, yeah yeah yeah
Plikota, plikota, plikota wam (3x)
See *** for you
Anytime I see you happy happy oh
And im happy happy yeah eh
Girl na you wey dey make me dey mental
Anytime time I see you im happy happy eh
Im happy happy yeah yeah yeah
This love is so true
Girl ill do anything for you
Na you dey make me
Dey happy happy oh
Girl I wanna be the one that make you wanna smile
Girl I wanna be the one that make you wanna higher
Baby take me to your house oh
Let not fall apart
Lets walk down the aisle girl
I love you till I die
Anytime I see you my body dey do yori yori
Anytime when I dey with you
It be like say dem play ogbono feli feli
Take me to your house
Lets not fall apart
This love no go die and ill love you till I die
The love I have for you
Anytime I see you happy happy oh
My baby happy happy eh eh
Girl na you wey dey make me dey mental
Anytime I see you
Im happy happy eh
Happy happy yo oh oh
Baby girl na you wey go dey chop my money
Na you wey children every time dey call their mummy
Take me to your ***
**** anywhere
Oh oh oh oh
And you no be the girl
Anywhere wey you dey
I go dey there
Far or near, never anywhere
No man go anywhere you dey there
Girl I swear to dey there
See na you be the person to make me whole
Anytime wey I no see you
E be like say my life dey low
****
In ontop of the ***
Pasusu zurkuma oh
I say inna top of the yonkele oh oh
Baby girl na you wey dey make my life dey sweeter
If I no dey with you it be like say I drink Alomo bitters
Say say say
Inna ontop of the yo
Pasusu zarokumo oh
Inna top of the yonkule oh oh
The love I have for you
Anytime I see you happy happy eh
My baby happy happy oh oh oh
Girl na you wey dey make me remain high
Anytime I see you im happy happy oh
My baby happy happy oh oh oh
See I don't care if them say you mumu
Baby I don't care
If you don friend my friend before
Na you that I want eh
Na you complete my life eh
You make me happy happy oh oh
Happy happy oh oh oh
When I no get money
Baby girl you go dey stand by me
*** over me
You want me to change body eh ah
When I never get money
You go dey dance for me
Happy happy oh oh
Im happy happy eh eh
With you in my life
My baby im blessed
Everyday ***
I swear ill be there
I don't need to get money oh
I don't need anything oh
Im happy happy oh oh
Im happy happy eh eh eh
You dey by me
Even the raining season dey by me
When things go bad
You still suji
Im so happy happy oh oh
Happy happy oh
Everybody kirikota kirikota bam
Kirikota wankota krikota bam bam bam
Kirikota kirikota bam
Wankota wankota Wankota bam
When I no get money
Baby na you go dey stand by me
Im happy happy oh
Im happy happy oh oh
I am H A P P Y
P P P P Y
I am H A P P Y
P P P P Y
I am H A P P Y
P P P P Y
Happy happy oh oh oh oh


american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: