Home Page »  T »  Timaya
   

Happy Birthday Lyrics


Timaya Happy Birthday

Are you bringing Jazz?
Let's go to the dance floor

Everybody pop some Moet
Pop some champagne
Pop some Hennessy
Pop some, yo

Pop some Moet
Pop some champagne
Pop some Hennessy
Pop some, yo

Everybody dey here
Who dey here?
I dey here, who dey here?

Say, help me, help me, help me, help me
Evеrybody must see the end
Go with your baby and go with your friend
This kind of party, no need to prеtend

See, I dey here
Everybody go dey here
2baba sef go dey here
Fashola sef go dey
See you pop some Moet
Then my brother chop some chicken
Isewu pepper soup
You go drink sotae you go caput
Everybody sing say

E get them they roll way, roll way
No be say them dey throway, throway
You go see the girl as you run
You go dey wonder where dem come from

Happy birthday
Happy birthday
Happy, happy birthday
Happy birthday

It's a happy birthday
Somebody birthday
Everybody keep dancing
And jumping, everybody dey here

It's a happy birthday
Everybody dey here
Who dey here?
Who dey here?
(Yele, iyele, iyele)
(Yele, iyele, iyele)

Just keep flexing, stop fighting
Dance with your baby and no hurting
Everybody make e jolly dey go
Jolly like say there's no tomorrow

Everyday is a holiday
Everyday na party dey go
Hip, hip, people, hip hooray
Many, many make you populate

My mama dey here
See my papa dey
Shoe makasabok
Everybody, body dey here

It's a happy, happy, jolly, jolly ceremony
Oh, it's a happy, happy, jolly, jolly ceremony
Say kpekpekelepkelekpekelepekele happy birthday

Happy birthday
It's a happy birthday here
Everybody dey here
Mama dem children
Everybody just pack up all the shoes and come here
It's a happy birthday
(Everybody dey here)
My papa dey here

Happy birthday to you
Happy birthday to you

See, dem dey here us
Gongoaso maaela lo jupa losi
Suddenly, all the ladies are calling me, see
E be like when you enter the place
Everybody don begin, you dey craze

See, because you hear bumper to bumper
Something to danger, defend that bumper

You dey see danger
For this party no danger
Everybody, everybody
Everybody just begin to jolly, jolly

Just because I don hear yori yori
Send money, turn money
E be like say you want the girlie sing say

(Noti anoti alele ehn)
(Nanatiti, nanatiti)
(Anoti anoti alele ehn)

File, file, ki le n sing say
Kini big deal, kini big deal?
For this party, I swear no big deal
(Kini big deal, kini big deal?)
For this party, I swear no big deal now

Alobolobokom, tobotubokonton
Iyeh, ah
My mama dey here o

Now, everybody wanna party high
Now we all go party high
Zoom, zoom, zoom
Zoom, zoom, zoom
Zoom, zoom, zoom, zoom

Everybody, everybody
Everybody have come to the zanga
For this party, I go for the zanga
(The girl don say ask tungabakia, tungbakia)

He no matter say I ooze eh
He no matter say na ooze eh
E no ma, yahooze eh

'Coz baba God dey here, Jehovah dey here

Happy birthday to everybody mehn
Happy celebration, everyday is a holiday, mehn
Happy birthday, my brothers and sisters


american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: