Home Page »  T »  Timaya
   

Gra Gra Lyrics


Timaya Gra Gra

Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
(Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
You must to serve before you be boss oo
You no wan suffer you wan enjoy oo
Right now me I'm chilling in my Chulo Chulo way
God know say I work hard to be where I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fvck up you will never get away
(Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

Everything is popping up for my side
That's why the people eyes they chook for my side
I got shooters wey fit cause homicide
Me I dey sail everyday with all of my guys
I say thank is full, person wey dey talk don chop belle full
Back inna the days dem call me a fool
See me today say my God I'm grateful
It's Chulo Way

(Say Me) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
(Right now) I can't do gra gra do gra gra I no dey gberaga
You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
The thing wey dey worry you dey for your body
Person wey dey fail na like to complain
You no wan work you say Chukwubiko
You go expect manna to fall from heaven oo
Person wey dey carry last you dey complain
The thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh
Do gra gra do gra gra I no dey gberaga
That's why I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

If life give you pain please pop champagne oo
Don't give a damn, don't you complain oo
See these people dem a' insan oo oo
If life give you pain please pop champagne oo
Don't give a damn don't you complain oo
See these people dem a' insane oo oo
Me I tell them me I see O God hear me who (nobody for my side)
Me I look my left my right (I see nobody for my side)
Hustlers don't complain, we just figure it and slide
Say we ready for the rainy day, only God dey my side

Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
(Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
You must to serve before you be boss oo
You no wan suffer you wan enjoy oo
Right now me I'm chilling in my Chulo Chulo way
Everybody know say me don't give the fvck I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fvck up you will never get away
(Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga


american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: