Home Page »  T »  Timaya
   

Ebiola Papa Lyrics


Timaya Ebiola Papa

Hear me now
Chulo eh
Leggo
(Vibe o)

Oh Lord, don't leave my side (my side)
Side, my side, my side (my side)
Oh Lord, don't leave my side
My side, my side, my side, my side
Please, God, don't leave my side
Side, my side, my side
Oh Lord, don't leave my side
My side, my side, my side, my side

Holy, I came into this world and nobody hold me (true)
If you no work my guy you no go chop oo (for real)
The people wey dey laugh where dem dey (dey)
Now dem dey hide for shame
Eh, Egberi father eh
Say back inna the days dey tell me no bother ehh
Nobody know when I live with Ebiola papa o
Say right now, everybody dem a call me odoh (true)
Say mani papa o, na gracey papa oh (right)
Na Ema papa oh, say na maya papa oh (right)
Every time I dey come oh, say the people dem dey shout o
Na me be Zion papa oh, nobody come my domot

Oh Lord, don't leave my side (Oloun)
Oloum don't leave my side (oh God)
Oh Lord, don't leave my side
My side, my side, my side, my side
Without you, God, I go high (oloum)
Oh Lord, I swear I go die
Please, God, don't leave my side
My side, side, my side (yeah)

I'm building up my self-everyday
Cause all these boys them no come to play
Without you God I will go astray
Me I no wan hear say water don pass garri eh
Building up my self-everyday
Me I bring light like Michael Faraday
Everywhere we go say we no come to play
Me I no wan hear say water don pass garri eh
Egberi father eh (yeah)
Say back inna the days dem dey tell me no bother eh (chulo eh)
Nobody know when I live with Ebiola papa oh
Say right now, everybody dem a call me odoh oh
Say mani papa oh, na Gracey papa oh
Na Ema papa oh, say na maya papa oh
Everytime I dey come oh, say the people dem dey shout oh
Na me be Zion papa oo, nobody come my domot oh

No Lord don't leave my side (oloum)
Side, my side, my side (oh God)
Oh Lord, don't leave my side
My side, my side, my side, my side (oloum)
God, don't leave my side (oh God)
Don't leave my side (hello)
God don't leave my side eeh
Don't leave my side, please God, don't leave my side
Oh Lord, don't leave my side ee ah eh
Hear me now

All my life dem never thought that man will ever leave the ground
Pick myself and I dust myself and know that I must leave the ground
Oh my God, I thank you so much, cos you never let me down
Say nobody for this life wey go ever put me down
Eh! Egberi father yo (right)
Say back inna the days say eyahme father yo
Nobody know when I live with Ebiola papa oh
Say right now, every lady them a call me odoh oh
Say mani papa o, na Gracey papa oh
Na Ema papa oh, say na maya papa oh
Every time I dey come oh, say the people dey shout o
Na me be Zion papa o, nobody come my domot o

Please God, don't leave my side
My side, my side
I don't wanna go offside
I don't want my ship to capsize
Oh Lord, don't leave my side
If you leave my side that one na suicide (yeah)
Oh Lord, don't leave my side
My side, my side, my side, my side oh

Leggo


american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: