Home Page »  T »  Timaya
   

E No Easy Lyrics


Timaya E No Easy

E no easy le (repeatedly)
With God by your side
Everything is so fair
With Jesus by your side
Everything is so fine
E no easy to do effizi my brother
E no easy to get you across the noda
Anywhere wey dem go
Na voice dem dey hear
Anywhere where we go
Na we dem dey see
E no easy to be popular eh
E no easy to be regular oh oh oh
E no easy to be star my brother еh
Eh no easy to be regular oh oh oh
See no bе one dey job
No be two dey job
No be three day job hey yeah
Na baba God make ma so
So that is why I just dey waka dey go
Anything wey you plan against me shall not prosper
Poverty for my life
Baba God na you be the person make me conquer
Hey yeah
Anywhere where we go
Na our voice dem dey here
Anywhere wey dem go
Na we dem dey see
E no easy to be popular eh
E no easy to be regular oh oh oh
E no easy to be star my brother eh
Eh no easy to be regular oh oh oh
E no easy to be popular eh
E no easy to be regular oh oh oh
E no easy to be star my brother eh
Eh no easy to be regular oh oh oh
E no easy le, e no easy le (4x)
E no easy eh, oh oh oh (4x)
Na baba God make am so oh
That's the reason why I just dey go oh
E no easy to be popular eh
E no easy to be regular oh oh oh
E no easy to be star my brother eh
Eh no easy to be regular oh oh oh
E no easy to be popular eh
E no easy to be regular oh oh oh
E no easy to be star my brother eh
Eh no easy to be regular oh oh oh
E no easy to be popular eh
E no easy to be regular oh oh oh
E no easy to be star my brother eh
Eh no easy to be regular oh oh oh
E no easy le, e no easy le (4x)
E no easy le, e no easy le (4x)
E no easy le, e no easy le (4x)
E no easy le, e no easy le (4x)


snayx set greed debut for february before a spring 2027 tour
Snayx Set Greed Debut For February Before A Spring 2027 Tour
Evren E. - 15 Oct 2026
american football release a cure cover alongside an acoustic wake her up
American Football Release A Cure Cover Alongside An Acoustic Wake Her Up
Evren E. - 14 Oct 2026
blue planet iii announces may 2027 concerts with a live orchestra and filmmaking host
Blue Planet Iii Announces May 2027 Concerts With A Live Orchestra And Filmmaking Host
Evren E. - 13 Oct 2026
the wombats plan a two-part show for their debut album’s 20th anniversary
The Wombats Plan A Two-part Show For Their Debut Album’s 20th Anniversary
Evren E. - 12 Oct 2026
the chemical brothers return to open’er as 2027 line-up takes shape
The Chemical Brothers Return To Open’er As 2027 Line-up Takes Shape
Evren E. - 11 Oct 2026
Browse: