Home Page »  T »  Timaya
   

Don Dada Lyrics


Timaya Don Dada

Don dada (uhh yeah)
Don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah)
Yeah, don dada (uhh yeah)
We be don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah)

Telli mi, telli me, telli me how you feel eh
The people you dey help say na dem go f..ck you up eeh
Make una telli me, telli me, telli me how you feel eh eh ai (leggo)
The people you show love to na dem go f..ck you up eh
Today broke is a f..ck up (ehn)
I get guys weh I bring up
I pick dem from the bus stop
Now if I call them no dey pick up (for the gbedu weh we dey)
All these guys weh dey insult (continue)
So nice and I won't stop
My level can never drop
I'm their role model I'm their big boss (for the gbedu weh we dey)
Ooh oo, all the money weh I get I wanna hold it
I don't wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more

What's my name? Leggo (don dada) chulo eh
Say again don dada
What's my name? Call me don dada
Chulo don dada
Chulo I be their don dada
What's my name? don dada
Say again (don dada) right
What's my name? (leggo)
Cal me (don dada)
Say my name (don dada)
Leggo!

Everyday everyday everyday I just dey go
No time no time
Dem dey hate, dem dey hate
Dem dey see say me I get so much loving
I don't understand how you help a brother
And he turn him back on you
Every day still I die they can never see me fall, that one na lie
Ooh oo, all the money in the world I wanna hold it (stoopid)
I don't wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more

What's my name? Leggo (don dada) papi
Say again right ouh (don dada) papi
What's my name? (don dada) consur
(Don dada) right, I be their (don dada)
What's my name? chulo eh (don dada)
Say again (don dada) right
What's my name? (leggo)
Cal me (don dada)
Say my name (don dada)
Leggo!

I love me stoopid stoopid papi papi great chulo
Right


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: