Home Page »  T »  Timaya
   

Different Style (feat. Wrecoba) Lyrics


Timaya Different Style (feat. Wrecoba)

I don't owe you anything
I wanna live my life the way I can
I dey yan when I want eh
This one is a different style eh
I dey yan when you like eh
Me im on a different style because
I don't send their mama eh
God e don do am for me
I no send their mother eh
E don do am see
The more you give a shit
The more you get hot
Bad belle people commot for dommot
The onе you make I chop kola nut
My brother man I prefеr groundnut
When im feeling like a rangerover
Okwa ima na mbu nwa Jehovah
See right now
See the storm is over
That's why me I can never be bother bother
Anytime when dem see us
We dey fresh and fresh
As the people dem dey vex eh
Anytime when dem see us
We dey shine and shine
Na everybody wey dey vex eh
I don't send their mama eh
E don do am for me
You no send for your brother eh
E don do am for me
See
Anyhow wey you like eh
Me im on a different style eh
Anyhow wey you want eh
Me im on a different style eh
I don't send their brother eh
We no send their sister eh
Babe e, baba eh
Eh eh eh
Hmmm
Tongololo
Okpame
Eh hmmm
Oshak, tell dem
Chai, tell dem
Okay
Chinekeme
Dem know dem know
Mhmmm
Okay
Lets go
I got my mind on my money
And my money on my mind
Soro maga we take move alright
See this boy, he's one of a kind
Hmmm
See, you don't know me
Don't test me
Don't even try come close to me
My deaf I deaf
I deaf, I deaf for soldier
Anytime when I come
Na dem mama soldier
I dey yan when I like eh
This one is a different style eh
I dey yan when you want eh
Me im on a my different level
I no send their mama eh
I no send their papa
Papa, papa eh
Tananana
See
Anyhow wey you want eh
Im on a different style eh
Anyhow wey you see am eh
Real life na different level eh
I don't send their mama eh
Make you no send on their mama
Mama eh, oh oh oh
See these people wey run oh
My pay, my pay
How come dey want to count
My pay
Dem be like gbambiya give me money
Wetin you like say na you sabi
Sambiyala give me money eh eh eh
It was like play play
Jehovah just open my way
What more what more can I say
Everybody me I dey okay
I sya dem be like gbamiala give me money
Anything you like I say na you sabi
Gabmbiala give me money eh
Oh oh oh oh
I dey yan wey you like eh
I dey on a different level
I dey yan where you want eh
Me I geti different style eh
I don't send their mama eh
Make you no see their papa
Just dey see their face
Their face, they just dey spend oh eh
I dey yan when you like it
My mama my mama don't want it
I dey yan where you see it
My brother me I don't believe it
I don't see their papa eh
I no see their mama
I no see their papa eh
A na na an an
Leave me make I feel my blessings
Me and you no dey the same classes
Class go come
I jump and pass
Right now I dey enter first class
Carry their last, no be my class
See dem say Im not in their class
See my guy i dey for first class
Chineke, chineke meh
Forever, however
Whatever, forever
Forever, you are not
I don't you no ***


american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
Browse: