Home Page » T » Timaya

Dem Mama Anthem (cutlass) (feat. Wrecoba) Lyrics


Timaya Dem Mama Anthem (cutlass) (feat. Wrecoba)

[Intro: Timaya]
Akeem D Beat!
Dem mama, dem mama, dem mama, eh
Dem Mama Soljas!
All the way from Niger Delta

[Chorus: Timaya]
Leave me, make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obstacle come, I go jump and pass
Holy Ghost got my back, I dey carry cutlass
Monica, leave me make I pass
I say, chai, we no dey the same class
Obstacle come, I go jump and pass
Holy Ghost got my back, I dey carry cutlass (Let's go)
Everybody say I dey carry cutlass, eh
Jehovah dey by my side, ye
Lai-lai, I no go lack
Say my own, my own don better
Eh, chai, I dey carry cutlass, eh
Jehovah dey by my side, ye
Lai-lai, I no go lack
Say my own, my own don better, iye, chai
Chineke meh!

[Post-Chorus: Timaya]
Olotu kpapota eh
Grakume, grakume kpapota eh
Timaya dey here say
Na me be Egberi Papa 1 of Bayelsa eh
Olotu kpapota
Grakume, grakume kpapota, chai
Wrecobah dey here say
Everybody know say e be Dem Mama Soldiers

[Verse 1: Wrecobah]
As God don wear me crown
Some start to bone and some start to frown (You say)
They want to pull me down (Abeg)
You can never pull me down (Chai)
As God don lift me high
See my destiny, I say e no go die
Wrecobah, me I go fight to the sky, sky
Six feet below them go go
Anybody wey no wan make I grow (Chineke meh!)
Hellfire go burn anybody
Wey dey cause the boy e go slow, eh

[Chorus: Timaya]
(Chai!) Leave me, make I fill my glass
Me and you, we no dey the same class
Obstacle come, I go jump and pass
Holy Ghost got my back, I dey carry cutlass
Monica, leave me make I pass
Eh, chai, we no dey the same class
Obstacle come, I go jump and pass
Holy Ghost got my back, I dey carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass, eh
Jehovah dey by my side, ye
Lai-lai, I no go lack
Say my own, my own don better, iye
Chai, I dey carry cutlass, eh
Jehovah dey by my side, ye
Lai-lai, I no go lack
Say my own, my own don better, iye, chai

[Post-Chorus: Timaya]
Olotu kpapota eh
Grakume, grakume kpapota eh
Dem mama dey here say
Na me be Egberi Papa 1 of Bayelsa eh
Olotu kpapota
Grakume, grakume kpapota eh
2 Solo dey here say
Everybody know say e be Dem Mama Soldiers

[Verse 2: Allenian]
When I dey sit down to write this song
Them say 2 Solo no go live long
But we no mind eh, we still strong
Sway the rain, we no do you wrong
As we don blow, dey make our dough
See them sit down dey criticize o
See them sit down dey analyze o
Olofofo can't stop our flow
I be Allenian from 2 Solo
[?] dey 'pon my side oh
If you like, make you go babalawo
If you like, make you no dance to my demo

[Verse 3: Tj 2Solo]
You see as my God don bless me eh
As I dey, say me I dey kampe
Na who be you wey wan block my way?
I swear to God, you dey waste your time eh
My God don bless me eh
As I dey, say me I dey kampe
My name na Tj 2Solo
I'm a Dem Mama Soldier
Oh, eh, yeah, yeah
I'm a Dem Mama Soldier
Oh, oh, yeah, yeah
I'm a Dem Mama Soldier

[Chorus: Timaya]
(Chai!) Leave me, make I fill my glass
Me and you, we no dey the same class
Obstacle come, I go jump and pass
Holy Ghost got my back, I dey carry cutlass
Monica, leave me make I pass
Eh, chai, we no dey the same class
Obstacle come, I go jump and pass
Holy Ghost got my back, I dey carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass, eh
Jehovah dey by my side, ye
Lai-lai, I no go lack
Say my own, my own don better, iye
Chai, I dey carry cutlass, eh
Jehovah dey by my side, ye
Lai-lai, I no go lack
Say my own, my own don better, iye, chai

[Post-Chorus: Timaya]
Olotu kpapota eh
Grakume, grakume kpapota eh
Holy Ghost, eh
Everybody, eh, kpapota eh
Olotu kpapota, kpapota, kpapota, kpapota
Kpapota, kpapota, kpapota, kpapota, kpapota


Latest Music News