Home Page »  S »  Slim Burna
   

Plenty Money Lyrics


Slim Burna Plenty Money


Ask P Jay


Money Goodi eh
Poverty na disease eh
Money Goodi eh
Poverty na disease eh

[Verse 1]
aii, see Plenty money
means plenty honey
plenty motor
dem snap me photo
na so dem say money is the root of all evil
but nowadays na di fruit of the tree weh deh bless people

(Chorus)
If you get a show now
I be big boy make you know now
see I don blow now
Omoge make you go down
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money

Money Goodi eh
Poverty na disease eh
Money Goodi eh
Poverty na disease eh

[Verse 2]
You wan hear the truth
you wan hear wetin I dey do
see steady on the move
bwoys eyes red anything dem go do
oya oya oya na so my eyes red
waka waka waka na so I dey find bread
I dey think too fast I busy for head
2shots inna di air all my people lah yea yea yea

(Chorus)
If you get a show now
I be big boy make you know now
see I don blow now
Omoge make you go down
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money

Money Goodi eh
Poverty na disease eh
Money Goodi eh
Poverty na disease eh
Money Goodi eh
Poverty na disease eh
Money Goodi eh
Poverty na disease eh

(Chorus)
If you get a show now
I be big boy make you know now
see I don blow now
Omoge make you go down
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money
plenty money
plenty money
go get plenty money
plenty money

whoa wo yea yea yeh

go down
make you go down
make you go down
oh oh

Slim Burna
you say? Street rhymes



afroman scores court win in ohio after deputies’ defamation case falls apart
Afroman Scores Court Win In Ohio After Deputies’ Defamation Case Falls Apart
Evren E. - 21 Mar 2026
shawn mendes and bruna marquezine spark fresh dating buzz after malibu walk
Shawn Mendes And Bruna Marquezine Spark Fresh Dating Buzz After Malibu Walk
Sasha Mednikova - 18 Mar 2026
inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
Browse: