Home Page »  S »  Slim Burna
   

I'm On Fire Lyrics


Slim Burna I'm On Fire


eh...yo

nanana..na..na

(Verse 1)
No be lie
The struggle I don see and the bad things wey I don see with my eyes
The pleasure and pain, all na part of life
Play them my tape, tell them to come inside

I'ma survivor

(Chorus)
Cuz I'm on fire (2x)

Cuz I'm on fire (4x)

(Verse 2)
Check see see
Oya give me canoe eh
Cuz I wan cross this water eh
Canoe eh
Cuz I wan cross this water eh

They wanna to stop me and I no fit die
Wanna hold my wings and I still de fly
I'm on fire (I'm on fire)
They wanna to stop me and I no fit die
Wanna hold my wings and I still de fly
Cuz I'm on fire (I'm on fire)

The girls dem gimme dutty wine
Baby girl u giving me that dutty dutty wine
Girl I wonder whether you don remove your spine
See I really wanna touch it and I want your behind

(Chorus)

(Verse 3)
I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
See I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me aii

(Chorus)

Slim burna
(Laugh)

Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me



the wombats plan a two-part show for their debut album’s 20th anniversary
The Wombats Plan A Two-part Show For Their Debut Album’s 20th Anniversary
Evren E. - 12 Oct 2026
the chemical brothers return to open’er as 2027 line-up takes shape
The Chemical Brothers Return To Open’er As 2027 Line-up Takes Shape
Evren E. - 11 Oct 2026
fontaines d.c. set roundhouse benefit before dopamine chamber release
Fontaines D.c. Set Roundhouse Benefit Before Dopamine Chamber Release
Evren E. - 10 Oct 2026
turnstile announce free washington monument benefit show
Turnstile Announce Free Washington Monument Benefit Show
Evren E. - 09 Oct 2026
pet shop boys return to a man from the future with a new recording
Pet Shop Boys Return To A Man From The Future With A New Recording
Evren E. - 08 Oct 2026
Browse: