Home Page »  S »  Skiibii
   

Baddest Boy Lyrics


Skiibii Baddest Boy

[Intro]
Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah

[Verse 1]
Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I'm on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the

[Chorus]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no gеt joy
Look am, dem dey call me baddеst boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
[Verse 2]
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow

[Chorus]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
[Outro]
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow
Skiibii Mayana


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: