Home Page »  S »  Skales
   

Kowope (feat. Akon) Lyrics


Skales Kowope (feat. Akon)

[Intro]
Yeah
Aribariba
Akon
Is okay
Is okay
S to the k

Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
(Akon)
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo

Mr skales on a mission
Them dem see am
Don't know

[Pre-Chorus]
I dey hustle for my daily bread
Oluwa cover me
I know this life is a struggle
But my hustle sure for me
Do your own make I do my own
I no like long story oo
If the money no be mine
Ko si oun to kan mi oo
Yeah

[Chorus]
Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

[Verse 1]
No be emergency
But I'm all about my currency
Hmm asin currently
Na money be the demon wey dey torment me
And I nor fit resist the temptation
Based on my situation
Ahh no be say I poor
But like Oliver Twist I want more ye

[Pre-Chorus]
I dey hustle for my daily bread
Oluwa cover me
I know this life is a struggle
But my hustle sure for me
Do your own make I do my own
I no like long story oo
If the money no be mine
Ko si oun to kan mi oo
Yeah

[Chorus]
Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

[Verse 2]
Akon
I never been a money man
But they all call me the money man
I heard them say he got a underground
Give me my motherfucker money then
Cos I've never play when it comes to my doe
9 millimetres I will not disclose
My enemies is getting too close
And I keep that face
They don't know my place
I keep my money in a nap sack
Too much too carry in a backpack
Don't even think you can rob that
Two shots
Pooh Pooh
Take that

[Pre-Chorus]
I dey hustle for my daily bread
Oluwa cover me
I know this life is a struggle
But na hustle sure for me
Do your own make I do my own
I no like long story oo
If the money no be mine
Ko si oun to kan mi oo
Yeah

[Chorus]
Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

Kowope
50 million
Kowope
Pay me my money now
Kowope
Me nor like no drama
Kowope oo
Kowope

[Outro]
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo
Yeah yeah yeah
Wo wo wo wo


afroman scores court win in ohio after deputies’ defamation case falls apart
Afroman Scores Court Win In Ohio After Deputies’ Defamation Case Falls Apart
Evren E. - 21 Mar 2026
shawn mendes and bruna marquezine spark fresh dating buzz after malibu walk
Shawn Mendes And Bruna Marquezine Spark Fresh Dating Buzz After Malibu Walk
Sasha Mednikova - 18 Mar 2026
inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
Browse: