Home Page »  S »  Skales
   

Always (feat. Davido) Lyrics


Skales Always (feat. Davido)

[Intro:]
Tee di di di di di di di di di di di
It's Davido
Tee di di di di di di di di di di di
Skales
OBO Baddest
S to the K
(Spellz!)

[Chorus:]
See this loving wey i get, e go take away your sorrow
See this loving wey i get, e go dey until tomorrow
See this loving wey i get, take the lead and I'll follow
Baby always, always o

[Verse 1: Skales]
Yeah… my toyin tomato, my sweetest potato eh eh
Abeg just corporate o, omoge wa ka collabo eh eh
Come be my portrait o, i like your sexy figure 8 o eh eh
You make me prostrate o, come be my own date o
If na money you want I got it… ah eh I garrit
If na shopping you want I got it… ah eh I garrit
If na visa you want I got it… ah eh I garrit
Baby always, always Ooo

[Chorus (2x)]

[Verse 2 – Davido]
I‘m ready to go very far for your love, far afar
Let's have a good time baby girl turn it up, turn it up
I love your behind, you got to be mine… ooshey
Give me a chance, to have this dance…
Say you want, even na money know say i no dey manage
What you want, if na love you know say i carry package
Baby girl you say you want, even na to travel
You say we go travel go everywhere
I don buy her what she want…
Ehh baby i buy you all thing, what she want

[Chorus (2x)]

[Brigde – Davido]
Baby always always, wait and I go purchase
Girl i gbadun your waist o, baby girl just rotate o
And i no dey complain, we go dey the front page
Baby always, always Ooo

[Hook – Skales]
Omo toh fine o, toh fine o, toh fine o, toh fine o
Omo toh set o, toh set o , toh set o, toh set o
Omo toh sweet o, toh sweet o, toh sweet o
I go love you always, always o

[Repeat Chorus (2x)]

[Outro:]
(Suka sounds… Spellz)

Baby always, always Ooo


snayx set greed debut for february before a spring 2027 tour
Snayx Set Greed Debut For February Before A Spring 2027 Tour
Evren E. - 15 Oct 2026
american football release a cure cover alongside an acoustic wake her up
American Football Release A Cure Cover Alongside An Acoustic Wake Her Up
Evren E. - 14 Oct 2026
blue planet iii announces may 2027 concerts with a live orchestra and filmmaking host
Blue Planet Iii Announces May 2027 Concerts With A Live Orchestra And Filmmaking Host
Evren E. - 13 Oct 2026
the wombats plan a two-part show for their debut album’s 20th anniversary
The Wombats Plan A Two-part Show For Their Debut Album’s 20th Anniversary
Evren E. - 12 Oct 2026
the chemical brothers return to open’er as 2027 line-up takes shape
The Chemical Brothers Return To Open’er As 2027 Line-up Takes Shape
Evren E. - 11 Oct 2026
Browse: