Home Page »  S »  Seyi Vibez
   

Gangsta (feat. Russ & Jibrille) Lyrics


Seyi Vibez Gangsta (feat. Russ & Jibrille)

[Intro]
(Run, run)
(Queisamonsta y'all)

[Verse 1]
Never met a girl like you for my life
Say, I no fit lie, I dey trip for your body
Make dem dey try, dem no fit off our light
The way you dey do, make me ki′gbe o wa'le
So, I give her the gangsta style
When she no fit tell me “Bye-bye”, ay
Girl, I no fit lie, yeah
Melanin, so fine, yeah-eh
[Chorus]
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K′alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J'aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa

[Verse 2]
Bawo n mo shey shee, I don fall in love
Ghetto boy like me don dey fall in love
Love of my life, afi wo nikan
I swear to God, wetin you give me chop?
Like popo, kofe je kin lo
K′oto jade, baby, je kin mo
Anything you want, I go give you more
And, anyhow e be, baby, je kin gbo

[Chorus]
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K′alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J'aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
(Vibe boy)

[Outro]
Monalisa, ah
Girl, you make me shiver, ah (ah)
International or local?
J′aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
Most Read Seyi Vibez Lyrics
» Nsnv
» Dejavu
» 90s
» Cana


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: