Home Page »  S »  Seyi Vibez
   

Trumpet Lyrics


Seyi Vibez Trumpet

(Me, I no fit wait ′till Jesus come)
(But, I go vibe till Thy Kingdom come)
(Na from my heart I dey sing this song)
(My name is Vibez, you can sing along)
(Uh-uh, uh)

I go vibe till Thy Kingdom come
Eje, kilon soh? Won ni “mon bo”
Jamming my song for every T-Junction (jamming my song for every T-Junction)
Tinba de London, mio ni coward, God
I go buy you anything t'owo ba de
Owo de ti de, mother, what should I say?
Show me your love, no dey show ogbanje
I don feel highray, kini ma shey?
One man tell me say, “kin ma ke”
Better days, I no follow you race
When you come to my place, reciprocate
Girl, I dey for crazy place, be on the face

I′m that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh'alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way

Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L'owo sinu Chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L′owo sinu Chapter A

I′m on duty, energy boosting
Never loosing, I'm still chasing
Ever happy, ever blazing
Romeo, Julie, shama ju′di
Ki Land cruising, Rolls cruising
Money cooling
Hey bandit, no intruding
Ko gbe fun mi, emi r'owo, emi r′ola
Daramola, ‘Dunni, see as you dey do me
On a hundred, I′m Mogaji
Burundi, oshosondi
Chiebere, kilo ko yi? Kilo gbe yi?
K'oma si nkan t'ofe shee, t′oma dun mi
I know you′re not my paddie
Lagbaja, show me your 30, Fendi
Morikaz, Morikaz
Mio ni r'ogun asaasi
Don Baba, Don Jazzy
Even if dem gather, they no fit jazz me, mm-mm

I′m that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh'alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way

Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L′owo sinu Chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L'owo sinu Chapter A
(Sinu Chapter A)
(Blow me trumpet, paran, ayy)
(Pan-pan paran, paran re)
(Many many lamba, ayy)
(L′owo sinu Chapter A)


from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
behind the charts: how labels track global music trends before they go viral
Behind The Charts: How Labels Track Global Music Trends Before They Go Viral
Faith Thompson - 26 Apr 2026
the ghost in the jukebox: can ai actually write a song that makes you cry?
The Ghost In The Jukebox: Can Ai Actually Write A Song That Makes You Cry?
Sasha Mednikova - 24 Apr 2026
pop icons behind the firewall: the quiet fight for global music freedom
Pop Icons Behind The Firewall: The Quiet Fight For Global Music Freedom
Evren E. - 16 Apr 2026
Browse: