Home Page »  S »  Seyi Vibez
   

247 (feat. Billion Solar & Nerryckole) Lyrics


Seyi Vibez 247 (feat. Billion Solar & Nerryckole)

[Intro]
M-m-m-murderer
Woo

[Verse 1: Muyeez & Billion Solar]
Every blessin' I dey see now na the blessing from God
Smaller wey dey on top, Ọlọhun, I no go fall
Won ni ki n go harder, so me I go on sohun
Anyhow, I dey on God, wetin dey occur?
Even them people that be hatin' on me, but I no fit to drop
'Cause I gatti my God, Ọlọhun
[Refrain: Seyi Vibez]
'Cause my producers, give me non-stop
O ya, jẹ ka record
Look around, nobody to trust
'Cause I no dey too sure

[Pre-Chorus: Nerryckole & TML Vibez]
Anytime I'm calling You, Baba, answer my call
Anywhere I dey perform, you know say aye po gan
Turn up, aye po gan
Oh-ah-yeah
So me tell my nigga say, "Nigga no fo for that bobo"
Try make monеy, shenking po gan
Rora gbẹsẹ leko'kan

[Chorus: TML Vibez, Seyi Vibez, Muyeez, Nerryckole & Billion Solar]
Baby jo
I am sorry, baby, I am sorry
I am sorry, I thank God for my journey
I'm not sorry to takе what is for me
I'm not sorry for hustling 24/7

[Verse 2: Muyeez, Billion Solar & TML Vibez]
Every blessin' I dey see now na the blessin' from God
Smaller wey dey on top, Ọlọhun, I no go fall
Ṣebi iwo lo ni ki n ma lo, I no go fall
Say my blessing no go stop
I no go stress before I chop, oh
If na power, e for don cast, una for lock up
Mo so fun wọn nigba kan
I fell when I try, so me ride on, oh-ah-ah
[Refrain: Seyi Vibez]
'Cause my producers, give me non-stop
O ya, jẹ ka record
Look around, nobody to trust
'Cause I no dey too sure

[Pre-Chorus: Nerryckole & TML Vibez]
Anytime I'm calling You, Baba, answer my call
Anywhere I dey perform, you know say aye po gan
Turn up, aye po gan
Oh-ah-yeah
So me tell my nigga say, "Nigga no fo for that bobo"
Try make money, shenking po gan
Rora gbẹsẹ leko'kan

[Chorus: TML Vibez, Seyi Vibez, Muyeez, Nerryckole & Billion Solar]
Baby jo
I am sorry, baby, I am sorry
I am sorry, I thank God for my journey
I'm not sorry to take what is for me
I'm not sorry for hustling 24/7
Most Read Seyi Vibez Lyrics
» Nsnv
» Dejavu
» 90s
» Cana


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: