Home Page »  R »  R2bees
   

Straight From Mars Lyrics


R2bees Straight From Mars

[Intro: Wizkid]
We coming from Mars bro
Whoa, yeah

[Chorus: Wizkid]
Party don start till
The early morning
We dey give dem dem
Show we dey cover on
Make dem dance
Make dem move
Make we shayo gan ooh
5:45 baby call my phone
Say many things dey
Wavy take my love
Say but tonight say na you dey
Make me sing this song ooh

[Verse 1: Mugeez]
Make you no dey freeze
Lady I go take you to the peak
E be your body wey be me
I wanna squeeze
Quick quick quick
Baby make we dance and swim
Everytime you step to the beat
See everybody fit dey sleep
Dem no dey fit to take the heat

[Hook: Wizkid & Mugeez]
Rididi oo
Tell everybody make dem know
R2bees Starboy show
When we come through
Yeah we run the show
Diblidibli ooh
Tell everybody make
Dem know
R2bees Starboy show
Say no brother
Can test this flow

[Hook: Wizkid & Mugeez]
Party don start till
The early morning
We dey give dem dem
Show we…Say no brother
Can test this flow
Party don start till
The early morning
We dey give dem dem
Show we dey cover on
Make dem dance make dem
Move make we shayo gan oo
69 make you take my number
Call my phone
Make you tell me how you're
Feeling this early morning
You need to get away make you
Come make we sing along oo

[Verse 2: Omar Sterling]
It don't stop no it don't stop
Friday night boss boss
With a fresh cut
Came in a truck but
We left in a droptop
We on top and no we won't stop
She said don't you
Cut your goatee
Tonight to kiss a grill
Yes a peng ting she
Likes to keep it real
African girl she wants to
Help with the bill
This thing is till we die
That's the way I feel
Don't test this flow with the
Vibes on don't dull don't slow
This party no dey end
Nobody wan go
Refuse to be broke
Everybody want dough

[Hook: Wizkid & Mugeez]
Rididi oo
Tell everybody make dem know
R2bees Starboy show
When we come through
Yeah we run the show
Diblidibli ooh
Tell everybody make dem know
R2bees Starboy show
Say no brother can
Test this flow

[Chorus: Wizkid & Mugeez]
Party don start till
The early morning
We dey give dem dem show
We dey cover on
Make dem dance make dem
Move make we shayo gan oo
69 make you take my
Number call my phone
Make you tell me how you're
Feeling this early morning
You need to get away make you
Come make we sing along oo
Killmatic, we had to do that, right?


country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: