Home Page »  R »  R2bees
   

Hi Lyrics


R2bees Hi

[Verse 1: Mugeez]
Iyeh iye
Rain day come, rain dey go
After rain day go, e be the rainbow
When e dey play for the joint
Say you for know say the light no dey shine for your front o
See am a well so well na gudu I dey try to move too well ooh eh
If you no be hot
No dey vex no dey try to throw caterport ooh
If na cry you dey cry it'll be well ooh eeh
Say na music abi
Me I still dey do what I like ah
E be the love we dey share wey dey make all the girls dey turn up
Some dey seti garri
Me I still dey look I dey laf halla
You go hear wantana mera
See all the girls weydey halla “ehe”

[Chorus: Mugeez]
Hi eeh, how you feelin' eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
Nse m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
See any time you come around I be well oh eeeh

[Verse 2: Paedae]
Tonight, tuwonsa
Koswa aniyi keche
Wanmikap, piasa, Jopalogo neke
Afei s) ne sisi, anadwo yi gyegigyegi
Ntoma yi ye printex; maaso m'ahy3 bi
Wo car yi y3 latex kala ma me twi bi
Dem be debate us, yeah)mo b3twitwa bi
Rain dey come, rain dey go
We just dey feel alright
Everythin' poppin' we just wan dance
Everythin' poppin' we just wan dance
As sun dey shine, rain dey go, we just dey feel alright
Everybody poppin' we just wan dance
Everybody poppin' we just wan dance

[Chorus: Mugeez]
Hi eeh, how you feelin' eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
Nse m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
See anytime you come around I be well oh eeeh

[Verse 3: Mugeez]
Oh na na, oh na na na na na na
Hear them a say, say
Sin' the melody make I feel alright
“make I feel”
Give me the vibe make I feel alright
You know the deal alright
Girl I want love
Plenty bubby wey dey come to my door
They no dey form no dey pose eh
Ready to wave when I wave ooh eh

[Chorus: Mugeez]
Hi eeh, how you feelin' eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji oh eeh haai!
Hi eeh, how you feelin' eeh
See everytime you come around I be
Oh na na, oh na na na na na na
Hear them a say, Hear them a say
Hi eeh, how you feelin' eeh
Oh na na, oh na na
Hear them a say, Hear them a say


country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: