Home Page »  N »  Nneka
   

Kangpe (feat. Wesley Williams) Lyrics


Nneka Kangpe (feat. Wesley Williams)


So na so I be a condition come make you aje like this
You say your husband na i leave you,you say i go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit ,fit shake you,nothing fit ,go fit break you
But you rake before
Na you talk say you no go put man before God
Oh,see yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God oh

REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,the thing en no fit kill you
Na i go make you strong it go make you strong
The thing en no fit kill you na i go make you strong,it go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with


You talk say,you be big man
because you fit raise your hand,fit beat your pickin beat your wife
You sabi,bible well oh
Dey go church everyday oh
Notice me or I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him
419,ole thief,basket mouth,ojoro
But you know how I be
When wind blow fowl ynash go open very very well oh

REFRAIN

As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,the thing en no fit kill you
Na i go make you strong it go make you strong
The thing en no fit kill you na i go make you strong,it go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with

As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil because his rod and his staff are with you
You have come this far to sing your mistery



afroman scores court win in ohio after deputies’ defamation case falls apart
Afroman Scores Court Win In Ohio After Deputies’ Defamation Case Falls Apart
Evren E. - 21 Mar 2026
shawn mendes and bruna marquezine spark fresh dating buzz after malibu walk
Shawn Mendes And Bruna Marquezine Spark Fresh Dating Buzz After Malibu Walk
Sasha Mednikova - 18 Mar 2026
inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
Browse: