Home Page »  N »  Nneka
   

Niger Delta Lyrics


Nneka Niger Delta


Dem come fish our water empty
Dem come chop our oil plenty
Come take resources away
Come take all our riches

Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis

Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap

Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap

Tell me wetin I go do
'Cause I dey loss in d sins in d flesh of d world
Lord, forgive wouldn't save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh

It don teh wen u dey do me like dis
Oh, but right now I no go take am no more
I go open my mouth, go tell you wetin I dey feel

Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap

Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap

See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us
Where dem come take us, dem take us go iyunda
Use as dem slave

Wetin we do dem
Wetin dem do us



post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: