Home Page »  M »  Maleek Berry
   

Sisi Maria Lyrics


Maleek Berry Sisi Maria


Uhh
Bounce (Bounce)
Bounce eh, baby oh bounce
Bounce (Bounce)
Bounce oh, baby oh bounce
Berry pon this eh
Berry pon this eh...

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
Yeah

Only you, only you baby
Afurum gi n'anya (Eh eh)
No be joke if I tell you your loving na fire (Yea o na na)
Give me chance, everyday I go love you taya (eh eh)
You too too sabi, your mama too too try

Eyea eh eh
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
Yeah

We go hammer, I go buy you plenty Diamond
Oluwa provide oh, I go dash you mansion (Mansion)
I pray for the day wey we go pull up in a Phantom
My number one, you my number one
If you no dey I no go function

Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
Yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
Yeah

Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara mma eh, Imara mma oh
I for make you my lady
Imara mma eh, Imara mma oh
Yeah



post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: