Home Page »  K »  Kizz Daniel
   

Padi Lyrics


Kizz Daniel Padi

[Intro]
No One
No One
Runtinz badder producer
Goddamit

[Verse 1]
See I follow my padi to greet you
And na so I begin to dey free with you
If my padi commot I go chill with you
'Cause all my feelings agree with you
I for like to borrow a kiss
Make baba God no make padi notice
See na my padi I know he dey cheat you
Girl am ready to talk am for front
[Chorus]
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know

[Verse 2]
Omalicha Biko follow your heart
And you can follow me chat
I go save your number as Mariam so padi no go fit know
Wa
E fit be like I toast you
But tomorrow I fit bone
E no mean say I no Love you
Na for say padi dey date

[Chorus]
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know oo oo
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know oo oo
Wetin worry me I no know
[Verse 3]
Oh yea am ready
We can go to Ghana for the wedding
I get padi for Ghana wey know you
So Inlaw things are ready
Before the matter go long
And before the tailour go start to dey come
Show me your backside show me your front
So I fit to know wetin go kill me o
Aaaalooo o
Story wey dey touch
Again
Aaaalooo o
I say story wey dey touch

[Chorus]
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know oo oo
Wetin worry me I no know

[Outro]
Abeg ooh padi woo
Abeg o oo oo oo padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Papa warn me I know ooh ooh
Me I know ooh
Most Read Kizz Daniel Lyrics
» Buga
» Laye
» Lie
» Eko
» Jaho
» Sofa


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: