Home Page »  K »  King Promise
   

Ring My Line (feat. Headie One) Lyrics


King Promise Ring My Line (feat. Headie One)

[Intro: King Promise]
If e no be money no call me
If it ain't about the money don't call me
If e no be money no call me
But if it is ring ring make you ring my line

[Verse 1: King Promise]
Hey they say I changed
Cause me I dey my line
Take the bad energy comot my face
Dem vex they say I change
Then they expect say I go be the same boy
Why e dey pain you say I no dey need you no more
No matter be safе

[Chorus: King Promise]
If e no be money no call mе
If it ain't about the money don't call me
If e no be money no call me
But if it is ring ring make you ring my line
If e no be money no call me
If it ain't about the money don't call me
If no be money don't call me
But if it is ring ring make ring my line

[Bridge: King Promise]
Hey they say I changed
Hey cause me I dey my line
Take the bad energy comot my face
Dem vex they say I changed
Then they expect say I be the same boy
Oh nah nah nah ey
[Verse 2: King Promise]
Me I dey move Just dey waka
I just dey face my front and my matter
??me I no dey bother
Water my dreams cos
One day one day I dey go grow big
???
I gat big dreams no dey play no dey scatter
Get loyalty before the money dat how we are dey live
If you know me you know say I be real
Money makes some changes but money didn't change me
I no dey fear no dey make nothing dey shake me
Oh na na
I get big dreams o
I dey do am for my people o
My people dey depend on me o
I no fit give up on my people o
Oh na na

[Bridge: King Promise]
Hey they say I changed
Hey cause me I dey my line
Take the bad energy comot my face
Dem vex they say I changed
Then they expect say I be the same boy
Oh nah nah nah ey
[Verse 3: Haedie One]
They say they wanna tame me in they labeled me a rebel

[Chorus: King Promise]
If e no be money no call me
If it ain't about the money don't call me
If no be money don't call me
But if it is ring ring make ring my line
If e no be money no call me
If it ain't about the money don't call me
If no be money don't call me
But if it is ring ring make ring my line
Most Read King Promise Lyrics
» Ginger


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: