Home Page »  K »  King Promise
   

Commando Lyrics


King Promise Commando

[First Verse:]
Oh naa na, ye-ah yeh, King king promise
Maybe me anever see another girlie like you
The way you move your body move your body, me alike girl
Bad girl, come come ride on my bike girl, eyeh ey-eh
Mefeeli s3ne3 wos) memu make me feeli alright eyeh yeh

[Hook]
Oh baby Commando
Come make abi your commando
Ago fight for you, commando
I wanna be your commando yeh eyeh
Ago fit be your commando
Come make abi your commando
Anything you want, baby come make anor
Anything you want, baby girl ago do, yeah eyh

[Second Verse:]
Dem other girls dem bad
Asee ma girl, she badder
No other girl be hotter
Oh naah than my girl
Dem other girls, dem other girls dem bad
But see ma girl, see ma girl, she badder
No other girl be hotter
Oh naah than my girl
Hw3, s) memu mma menfeeeli wate
B) me din mma menfeeli wate, ohh yh
Asay the things wey dey kill me wate
Ebe the things you dey do me wate
Eyeh eyeh yh
I just want to love you girl
Give you all, give you my world
Asay ibi you i want oh, ibi you i love oh, my girl
[Hook]
Say make abi your commando
Come make abi your commando
Ago fight for you, commando
I wanna be your commando yeh eyeh
Ago fit be your commando
Come make abi your commando
Anything you want, baby come make anor
Anything you want, baby girl ago do eyeh yh

[Bridge]
So m--yy baby eyeh yh
Ago give you all ma love
Fight for you as any war oh oh eyeh yh
Ouh ma baby eyeh yh
Ago give you all ma love
Fight for you as any war l, ouuh na na naah

[Hook]
Will be your commando
Come make abi your commando
Ago fight for you commando
I wanna be your commando yeh eyeh
Ago fit be your commando
Come make abi your commando
Anything you want, baby come make anor
Anything you want, baby girl ago do eyeh yeh
Most Read King Promise Lyrics
» Ginger


inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
Browse: