Home Page »  K »  Kandid
   

God's Design (feat. Erigga) Lyrics


Kandid God's Design (feat. Erigga)

I remember those days when nothing dey pay KING paper!! Eh
Day break every where burst na we dey play for the background

Why you dey whine me na God design me
IBU kun wa lori mi ore ofe walori mi...
Small pikin wey he don turn ah bigi man small pikin wey
Ahhhhhh small pikin wey he don turn ah bigi man small pikin
I remember those days when nothing dey play
And the bad man say hustle no go pay
Na so dem chop witch and climb Mountain
For my sake
But God wet get power he don handle my case
Handle my

Back to chorus

Paperboy
Sugar daddy paper
Mata way pikin no want make hin papa hear
Las las na hin papa go settle am industry neva love me he con be like na swear if no be oluwa bros i for don lego now
I remember when my hand cold
Like craz man bloko*s ofcus everybody fly dem wan kill me with curse
That year if you see me for them clifton compound i be like who
Village people use hin pictures do hand fan dey break every burst now life don
Stew forget food na Erigga na hin the babe wan chew Motivate your
Self my guy na you I dey tell journey of
A thousand miles begins with transport fare

Back to chorus
Most Read Kandid Lyrics


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: