Home Page »  J »  Joeboy
   

Oshe Lyrics


Joeboy Oshe

[Intro]
(Ayy)

[Verse 1]
It's another day
Wey I dey see your face
I can't believe sey me and you go dey
Nobody finna take your place
Dem no fit understand the way you make me feel, ah

[Pre-Chorus]
Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl, you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Shey you know you too confam (Confam o)
Where you dey make I show your compound (Compound o)
Girl, you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
[Chorus]
(Oshé) Eh, (Oshé) eh
(Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh
(Oshé) Eh, (Oshé) eh
(Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh
(Oshé) Eh, (Oshé) eh
(Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh
(Oshé) Eh, (Oshé) eh
(Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh

[Verse 2]
Anything wey you want, take, oh (Take, oh)
You leave me I go frustrate, oh
You be the remedy to ma headache, oh
You make a brother man wanna feel alright (Alright)
Bamijo
Ma wo ju enibodi ko bami fo
Out of everybody ko seni to le
Fun mi lakan balé
To ré-ré-ré-ré-ré-ré

[Pre-Chorus]
Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl, you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Shey you know you too confam (Confam o)
Where you dey make I show your compound (Compound o)
Girl, you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
[Chorus]
(Oshé) Eh, (Oshé) eh
(Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh
(Oshé) Eh, (Oshé) eh
(Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh
(Oshé) Eh, (Oshé) eh
(Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh
(Oshé) Eh, (Oshé) eh
(Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: