Home Page »  J »  Joeboy
   

Blessings Lyrics


Joeboy Blessings

[Intro]
Oho-owee yeah, yeah, yeah
Oh, I think I drank too much

[Chorus]
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey we all dey find

[Verse 1]
BABA God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah)
BABA God abeg o
I no want to carry last o
Na why I Dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah, yeah, yeah)

[Bridge]
Because na blessings on blessings on blessings
I Dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I Dey find
[Verse 2]
Answer me
Make your blessings cover me
I no Dey you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and Dey guide me
Oluwa joor
Answer me
Make your blessings cover me
I know say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me

[Chorus]
Because na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
So don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings wey me I dey find

[Outro]
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
(Joe, Joe, Joeboy 'pon deck)


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: