Home Page »  J »  Joeboy
   

Count Me Out Lyrics


Joeboy Count Me Out

[Intro]
Uh, I think I—

[Verse 1]
I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I'm too blessed
God dey my side so you can't stress me
[Chorus]
As I reach here e be like magic
I know you don't understand it, ye
I drop hit, I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye
As I reach here e be like magic
I know you don't understand it, ye
I drop hit, I drop smash hit
And na so e go dey
I'm nevеr stopping ye

[Verse 2]
Now you see me 'pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar, o
You can't hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o, ja o, ja o

[Outro]
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn't mean I don't know what I am about, ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out, out, out
'Cause I no dey shout
Doesn't mean I don't know what I am about, o na


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: