Home Page »  J »  Joeboy
   

Check My Phone Lyrics


Joeboy Check My Phone

[Chorus]
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o yah
I be fine boy o
Many Girly wey love me so
But na you I want o
If you no believe make you forget oh ye yeah

[Pre-Chorus]
Ọmọ na flirt I dey flirt no dey vex, make you forgive me
If you still vex, I no send, I go flex you with 10 milli
No go dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave or you wan go

[Chorus]
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o yе yi
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dеy hide o
You no go see wetin you dey find oh

[Verse]
Yoruba boy I don't cheat
But you tell me I belong to the streets
Shawty put your mind at ease iwọ naa nikan ni mo want ti mo need o
Oh you think that I'm too good to be true
'Cause nobody can do you like I do
Stop complaining I'll put you in the mood
Make we dey gum body mo ni super glue

[Pre-Chorus]
Ọmọ na flirt I dey flirt no dey vex make you forgive me
If you still vex I no send I go flex you with 10 milli
No go dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave or you wan go

[Chorus]
Check my phone (Check my phone)
Check my Snapchat o (Check my Snapchat o)
Nothing I dey hide o (Babyy)
You no go see wetin you dey find o ye yi
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find oh oh oh

[Post-Chorus]
Ọmọ na flirt I dey flirt baby girl make you forgive
If you still vex I no send I go flex you with ten milli
No go dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave or you wan go

[Outro]
Leave or you wan go
If you want to leave or you wan go
If you want to leave or you wan go
Wan go
Wan go
If you want to leave or you wan go
If you want to leave or you wan go
If you want to leave or you wan go


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: