Home Page »  J »  Joeboy
   

Body & Soul Lyrics


Joeboy Body & Soul

[Intro]
It's E Kelly

[Verse 1]
I dey sing, you dey dance, you dey whine
When you cry I go wipe your eyes
Gimme your bag make I fill am with dough
I'm the only one, you no need another

[Pre-Chorus]
I'll hold you down
You know this, you notice baby
And I've told you now
I'm right here, I dey for you bae
[Chorus]
E no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don't really care about tomorrow
As long as you dey right now, I go dey fine
You got me high when I'm low, low
Shawty, you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and bone, oh

[Post-Chorus]
Body and soul
Body and soul, oh-oh
Body and soul, mmm-mmm

[Verse 2]
I love the way you put it on me
That thing wey you dey do me e dey mad me
It's a vibe when I'm rocking your body
No competition for your side oh dem no reach
Make you look me wella, I no be novice
Only you, I want don't need nobody, no

[Pre-Chorus]
I'll hold you down
You know this, you notice baby
And I've told you now
I'm dey here, I dey for you bae
I'll hold you down
You know this, you notice baby
And I've told you now
I'm dey here, I dey for you bae
[Chorus]
E no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don't really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You got me high when I'm low low
Shawty, you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and soul, oh-oh

[Outro]
I dey feel am for my body, for my body, for my body and soul
I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oway
Joeboy Pon deck
Yeah, yeah, yeah
I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul
I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: