Home Page »  J »  Joeboy
   

Better Thing Lyrics


Joeboy Better Thing

[Intro]
Do de do do
Do de do
De do do
Do de do
De do do
Do de do

[Verse 1]
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
[Pre-Chorus 1]
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly thesе days
But wetin my papa say be say

[Chorus]
Who no like bеtter thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

[Verse 2]
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
[Pre-Chorus 2]
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

[Pre-Chorus 1]
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain (why I no dey complain)
When bad belle Dey (when bad belle dey)
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

[Chorus]
Who no like better thing (ye ye ye)
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: