Home Page »  J »  Joeboy
   

All For You Lyrics


Joeboy All For You

[Intro]
Yeah yeah yeah yeah
Oh, I think I drank too much

[Pre-Chorus]
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she want
She no want-y nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na only me wey she want
She no want-y nobody

[Chorus]
I don't feel like I deserve your love oh baby
E no Dey be like sey I deserve your love oh mama
I no dey feel like I deserve your love oh baby
It don't feel like I deserve your love oh mama
'Cause am all for you
Make you no fear, don't you bother
Elele
Girl I'm all for you
Make you no fear, ko se normal

[Bridge]
I can be that somebody
Somebody
If you need this somebody
Baby you can call on me
I can be your company eh
Somebody, somebody
If you need this somebody
I can be your company
Baby you can call on me (Yeah)
[Pre-Chorus]
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me Wey she want
She no want-y nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na only me wey she want
She no want-y nobody
(Yeah yeah yeah yeah)

[Chorus]
I don't feel like I deserve your love oh baby
E no dey be like sey I deserve your love oh mama
I no dey feel like sey I deserve your love oh baby
It don't feel like I deserve your love oh mama
'Cause am all for you
Make you no fear don't you bother
Elele
Girl I'm all for you make you no fear ko se normal

[Outro]
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody
Joeboy pon deck!


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: