Home Page »  H »  Harrysong
   

Samankwe (feat. Timaya) Lyrics


Harrysong Samankwe (feat. Timaya)

Rororo...
Give me overdose o
Baby samankwe

(dr. amire mr. songs 5star e-money)
New lamba alert
Samankwue
Nigerian breed, asian breed
Everything i see dey make me ginger
She's beautiful i no de taya
Everybody want to enter
Cuz cotonou boys want to kwue kwue
Indian boys want to kwue kwue
London boys want to kwue kwue
When it comes to oroma
Roll×3 my baby o give me overdose o
Baby samankwue...
Sa×5... sey when it comes to oroma
Roll×3 my baby ooo
Give me overdose ooo baby samankwue
My baby oo... samankwue
My 10/10 oo... kwue kwue
Iodine she gimme... kwue kwue
Super d she gimme... kwue kwue
Nutri c she gimme... kwue kwue
Exclusively she gimme... kwue kwue
Abottom belle eh eh...
Bottom belle... kwue kwue
Abottom belle eh eh... bottom belle
Girle dance... kprokotom
She a make me de whine am colombo
Fine girl... unu afugo
D way she whine make me never wanna let u go
My girle sey she like it in the shower
My baby girl her name is amara
Anytime i come sey the girls dem ahalla
Me a bad boy so dem know that i badder
Roll×3 give me overdose oo. baby samankwue
Sa×6... sey when it comes to oroma
Roll×3 baby oo... give me overdose oo baby samankwue
My baby oo... samankwue
My 10/10 oo. kwue kwue
Iodine she gimme... kwue kwue
Super d she gimme... kwue kwue
Nutri c she gimme... kwue kwue(dr. amir)
Exclusively she gimme... kwue kwue
She feeling the rhythm of my beat... she say baby come gimme some more
She feeling the rhythm of my beat... she say baby come gimme some more
She want me to roll×3
Give her overdose oo... baby samankwue... sa×5
Ladies in my bureau ro po po pom... kwue kwue
Whine it pon d beat from here to london... kwue kwue
Work it pon me sing like ririhana oo... kwue kwue
Call me mr. sugar×5. gimme now
When it comes to oroma
Roll×3 my baby oo... gimme overdose ooo baby samankwue sa×6
Say when it comes to oroma...
Roll×3 baby ooo...
Gimme overdose oo baby samankwue
My baby oo... samankwue
My 10/10 oo... kwue kwue
Iodine she gimme... kwue kwue
Super d she gimme... kwue kwue
Nutri c she gimme... kwue kwue
Exclusively she gimme... kwue kwue
D girle sey me sweet like a honey eh honey eh honey eh... kwue kwue
Honey eh... kwue kwue
Legout
Kwue kwue
D girle sey me make her so happy eh happy eh happy eh... kwue kwue
She ahappy eh... kwue kwue
Most Read Harrysong Lyrics


Browse: