Home Page »  F »  Flavour
   

Wake Up Lyrics


Flavour Wake Up




Comment tu t'appelle
Wande Coal, Mr. Flavour eh
Comment tu t'appelle
Wande Coal, Mr. Flavour eh

(break it) hololo, ... hololo

(break it) hololo, (wande coal) hololo, ... hololo
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Hololo Helele Hololo x8
Everybody celebrate
This na the dance to dey jolly dey
As we don dey dominate
So omoge show me your figure 8 (roll am, whine am)
If you get money eh (get money eh)
My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)

See this life, e no get part two eh (part two eh)
Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)

Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)
Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up eh
Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Hololo Helele Hololo x8
I love your backa ehh, the way you winding up on me
The way you dey buga ehh, baby shakie your something
Ebelebe, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe
Chineke m eh, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe
If you get money eh (get money eh)
My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)

See this life, e no get part two eh (part two eh)
Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)

Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)
Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up eh
Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Hololo Helele Hololo x8
Comment tu t'appelle
Wande Coal, Mr. Flavour eh
Comment tu t'appelle
Wande Coal, Mr. Flavour eh
Mr Flavour, Wande Coal for the dance

Mr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it)

Mr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it)
Hololo Helele Hololo x8

Most Read Flavour Lyrics
» Golibe
» Keneya
» Wiser


afroman scores court win in ohio after deputies’ defamation case falls apart
Afroman Scores Court Win In Ohio After Deputies’ Defamation Case Falls Apart
Evren E. - 21 Mar 2026
shawn mendes and bruna marquezine spark fresh dating buzz after malibu walk
Shawn Mendes And Bruna Marquezine Spark Fresh Dating Buzz After Malibu Walk
Sasha Mednikova - 18 Mar 2026
inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
Browse: