Home Page »  F »  Flavour
   

Oppressor Lyrics


Flavour Oppressor

[Intro]
Original rude boy Mr. Flavour
Pon the dancehall
Dem don't know

[Bridge]
Kinkana no dey sour
Khaki no be leather
Okro no be soup O
Kwanagida no be Marriage O
[Pre-Chorus]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine O
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That's why anywhere we go
They show me love eh

[Chorus]
Oppressor (eh) - oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor
Eh oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

[Verse 1]
I'm just a jolly fellow
I no dey like wahala
I do my thing my own way
Dey your lane
I dey my own lane O
[Pre-Chorus]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine O
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That's why anywhere we go
They show me love O

[Chorus]
Oppressor (eh) - oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor
Eh oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

[Verse 2]
Baby wey dey piom piom piom
Your time don dey go go go go
Johny wey no like em baby oh
Another man go take your baby oh
Driver wey dey go wa wa wa wa
Sofly no go jam somebody
Oga wey dey chop money
Whistle blower don dey blow blow
Eburu jee eburu naa
So ndi oppressor
Eburu jee eburu naa
Nekwa so ndi oppressor
My hand no dey
So ndi oppressor
Flavour nwa
So ndi oppressor
[Bridge]
Kinkana no dey sour
Khaki no be leather
Okro no be soup O
Kwanagida no be marriage O

[Pre-Chorus]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine O
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That's why anywhere we go
They show me love eh

[Chorus]
Oppressor (eh) - oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor
Eh oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
Most Read Flavour Lyrics
» Golibe
» Keneya
» Wiser


afroman scores court win in ohio after deputies’ defamation case falls apart
Afroman Scores Court Win In Ohio After Deputies’ Defamation Case Falls Apart
Evren E. - 21 Mar 2026
shawn mendes and bruna marquezine spark fresh dating buzz after malibu walk
Shawn Mendes And Bruna Marquezine Spark Fresh Dating Buzz After Malibu Walk
Sasha Mednikova - 18 Mar 2026
inside the canadian homes of music superstars: where hitmakers actually live, work, and reset
Inside The Canadian Homes Of Music Superstars: Where Hitmakers Actually Live, Work, And Reset
Faith Thompson - 14 Mar 2026
american pop stars with business brains: how 3 singers turned fame into real brands
American Pop Stars With Business Brains: How 3 Singers Turned Fame Into Real Brands
Evren E. - 07 Mar 2026
country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
Browse: