Home Page »  F »  Flavour
   
Jaiye Lyrics

Flavour Jaiye

{Intro}
Original Rudeboy Mr Flavour pon the dance hall
Keep whining on the dance floor, ya don know
Come on, okay, Come on, okay
Jaiye Jaiye Heh
Oyolima

{Verse 1}
My baby tomato o
I like the way you dey whine o baby
I like your sisqo dogado
I like the way you dey roll o baby
This your back make me dey hard o
Na which kind of loving be dat o baby o?
A dim sure I'm equal to the task o
A bi tu ka ukwu gi a to that oh baby
{Pre-Chorus}
Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey
Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey
Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea
Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

{Chorus}
Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye
Dekale Dekale ma ma Jaiye
Akirikata bounce bounce to my jaiye
A baby shake shake to my jaiye
Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye
A baby whine e whine e whine to ma Jaiye
Akirikata dance dance to my jaiye
Eita ma Eita ma ma ma jaiye

{Verse 2}
Egwe ji ya dance oh
She dey make me wan kolo eh eh
African woman shake baka eh
Akiririkita boys dey want to throway e

{Pre-Chorus}
Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey
Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey
Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea
Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea
{Chorus}
Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye
Dekale Dekale ma ma Jaiye
Akirikata bounce bounce to my jaiye
A baby shake shake to my jaiye
Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye
A baby whine e whine e whine to ma Jaiye
Akirikata dance dance to my jaiye
Eita ma Eita ma ma ma jaiye

{Verse 3}
Na wetin dey your back o
Pancake or cucumber e baby o
Ngwanu relax your mind o
Mr. Flavour dey pon your case o baby
Del B kuba the beat iyo
A bi tu ka ukwu gi a to that oh baby

{Pre-Chorus}
Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey
Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey
Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea
Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea

{Chorus}
Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye
Dekale Dekale ma ma Jaiye
Akirikata bounce bounce to my jaiye
A baby shake shake to my jaiye
Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye
A baby whine e whine e whine to ma Jaiye
Akirikata dance dance to my jaiye
Eita ma Eita ma ma ma jaiye
Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye
Dekale Dekale ma ma Jaiye
Akirikata bounce bounce to my jaiye
A baby shake shake to my jaiye
Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye
A baby whine e whine e whine to ma Jaiye
Akirikata dance dance to my jaiye
Eita ma Eita ma ma ma jaiye
Hehe
Most Read Flavour Lyrics
» Golibe
» Adamma
» Keneya

post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: