Home Page »  F »  Fela Kuti
   

Kalakuta Show Lyrics


Fela Kuti Kalakuta Show


KALAKUTA SHOW

Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh...Ohhh....Sh-sh-sh-sh-sh)
*repeat 2x

Look de man he dey waka
*[CHORUS] GAGA GUGU GAGA GUGU
*repeat

Hungry dey run for him face
*[CHORUS] WOKO WOKO WOKO WOKO
*repeat

Him pepeye* cap for him head
*[CHORUS] PEPE PEPE PEPE PEPE
*repeat

Him khaki woolen shirt for him body
*[CHORUS] WULU WULU WULU WULU
*repeat

Him trouser dey fly above him knee
*[CHORUS] YAYA YAYA YAYA YAYA
*repeat

The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day

One day
*[CHORUS] SATURDAY

One day
*[CHORUS] SATURDAY MORNING

The whole thing change

One day
*[CHORUS] 5 A.M.

One day
*[CHORUS] NOVEMBER 23

The whole thing change

One day
*[CHORUS] 1974

One day- Kalakuta Show

One day
*[CHORUS] SATURDAY

One day
*[CHORUS] SATURDAY MORNING


Kalakuta Show
*[CHORUS] 1979

Kalakuta Show

Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
*repeat

Dem use them basket
For protection too
*repeat

Dem do one thing
Dem never do before
*repeat 3x

Dem-o hire ... axe-o... dem-o bring... cutlass

*[CHORUS] DEM-O HIRE... AXE-O... DEM BU-RING... CUTLASS
*repeat under verses:
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)

Kalakuta Show (2x)

Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow

Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na

Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run

Kalakuta show o-o
Kalakuta show
*Etc....

>Organ solo
>Sax solo

>End with bass/percussion under solo sax



country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: