Home Page »  D »  Dremo
   

Pepper Lyrics


Dremo Pepper

You're talking a rubbish, nkan to ba wu anybody
Rapper wey dey sing song
Codename!
Dremo drizzy yeah, yeah, give dem...

I spend the money careless, okayy
People come dey jealous, jealousy, jealousy
Even my enemies dey gum body oh
Coz na money wey dey stop nonsense oh

Let them do the talking, talking talk
While i put the work in, working work
Melo ni won, mi o gbo nkan to n so
Guys know say i be the omo to n so
While I'm making the money
You make the loudest noise, make the loudest noise

If you try me, i will show you pepper
Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper

Dem surround you cause you successful
They come around you cause dem dey find something
And if you tell them "NO", you be bad person
But as i be goal getter, me I'm balling on them regardless
Let them do the talking, talking talk
While i put the work in, working work
Melo ni won, mi o gbo nkan to n so
Guys know say i be the omo to n so
While I'm making the money
You make the loudest noise, make the loudest noise If you try me, i will show you pepper
Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper
If you try me, i will show you pepper

Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper
Ewo won, ewo won, bi won shey wo wa
Fun won tan, fun won tan, fi wonwe'kan...
Okayy, o por yeah, yeah
Ayaya
Kema lo fi ikan we'kan


the digital vault: how unreleased pop albums end up on the black market
The Digital Vault: How Unreleased Pop Albums End Up On The Black Market
Evren E. - 13 Sep 2026
from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
Browse: