Home Page »  D »  Dremo
   

Dapada (feat. Mayorkun) Lyrics


Dremo Dapada (feat. Mayorkun)

Intro(MAYORKUN):-
How many years you go take till you blow
Pasteh in the beninging
7days fasting

Verse1:- (DREMO)
No go mis kafor ogbeni dapada
No need jersey before I ball on their fada
Baby boy shitting on yall e jo diaper da
Going 10 times harder than you favorite rapper (uhn)

Dey don dey find person wey no lost
Bros turn oga boss only God is bigger than us
Burst like no one does I be the head and you be the tail
And trust I no gaz toss coin to prove that point

Oya dapada x5
Even if na kampala still looking dapper brah
They no fit touch me I'm magic
Abracadabra odeshi be like isakaba

Oya dapada dapada da
She came with her man but ended up in the front seat of my car
She no ain't nobody cos ain't nobody badder
See as I climb the ladder from Okada to a panamera

Oya dapada
Dapada x3

Verse 2:-(MAYORKUN)
Gold chain pelu gucci
They wanna be me when they see me
E mi l'akata pelu fuji
Eba igbo and egusi

No form you dey feel me
I know you wan form you dey feel me
I no Dey like girls wey dey jonze me o
And If I call you come you go cum quick

I no go retire
I never give you finish you say you tire
No go retire
You connive with all your friends e wa lo conspire x2

Oya dapada
Dapada x3

X4
Emi l omo tan bere
Wan ni mo kuru bi t'egbere
Wan ni mo ya werey bi Denrele
But I dey voice anything Oya ke lo bere

How many years you go take till you blow
AYAYA
Most Read Dremo Lyrics
» Ojere
» Who
» Nobody
» Pepper


post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
Browse: