Home Page »  B »  Burna Boy
   

Ye Lyrics


Burna Boy Ye

[Intro]
Yeah
My nigga... die for nothing, ah
My nigga... die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga... die for nothing, ah
My nigga... die for nothing, ah
My nigga...

[Refrain]
Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

[Verse 1]
This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada, ahn-ahn

[Chorus]
Tell me, tell me
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
[Verse 2]
Ahn-ahn, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate (I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself)
Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up

[Chorus]
Tell me, tell me
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
[Verse 3]
Different things dem happening, schemes and packaging
In a one night, four shows, I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller, that's my bro, my family
Frozen chains
When it comes to money, I dey concentrate
Make I tell you straight: You are not my mate
If you be commission, I be head of state

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up

[Chorus]
Tell me, tell me
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
[Refrain]
Oluwaburna
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: