Home Page »  B »  Burna Boy
   

23 Lyrics


Burna Boy 23

[Intro]
The music make me feel I be Jordan
Now I understand why them say aiye gbon gan
Nkan ti mori
Olun mi o so tan
(Woro si woro)

[Chorus]
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)

[Verse 1]
Gongo aso
Aye a gbo
Don't gock on
Then come dey doubt am
So what's the jargon
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Don't address anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
You fear me sef
Me no fear no one
[Pre-Chorus]
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretendi gan ni
Let's just find them for me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami

[Chorus]
(Woro si woro)
The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro
The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet

[Verse 2]
Woihh
Them ah talk what they can't prove
What them can't prove
Cos them want to taste out my food
Gave you my food
Then you talk say I chance you
Try to pick a picker man up
God pass you
Feels like I'm coming from my angle
Where your vibe at
Come f..ck up the cycle
Come in circle
Ain't no telling what I might do
While you make me
Make me beg that paper man slide through
[Pre-Chorus]
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretend gan ni
Let's just find them for me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami

[Chorus]
(Woro,woro)
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro

The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)

[Outro]
Gongo aso
Aye a gbo
Don't gock on
Them come dey doubt am
So what's the jargon
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Don't address anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
You fear me sef
Me no fear no one


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: