Home Page »  B »  Burna Boy
   

Whiskey Lyrics


Burna Boy Whiskey

[Intro]
Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air
My people make una dey see am
Say, "Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air"
So when you wake in the morning, you go cough
You go cough black soothe
The cars, if you see the way the cars
Them go dey black everywhere
Curtain everywhere, na so everyday na him
We dey mop glass, every day
[Chorus]
I fall too easy, and I poured the whiskеy
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I pourеd the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh

[Verse 1]
Some people bind and cast
Some of them pray and fast
See pastor don dey fat
Shey na the thing wey God command
Because of oil and gas, my city so dark
Pollution make the air turn black
Every man have to stay on guard

[Chorus]
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh

[Verse 2]
People dey sleep for their house dey get no work
Some they walk on the other side of town, dey dem for hold up
Some they pray for the traffic, make dey hail you make you show love
When e reach when to go back home you go-go club
I no say e no easy, my brother
Cuz you dey take am easy, my brother
As long as you are breathing, my brother
As long as you no sink inside water
[Chorus]
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh

[Verse 3]
People dey wey dey pray for the rain, but e no fall
Rain dey fall for another man place and e no stop
E be like swimming pool for him house as e don flood
All the things wey him get for his house many don lost


country thunder alberta 2026 could be calgary’s loudest early-summer weekend yet
Country Thunder Alberta 2026 Could Be Calgary’s Loudest Early-summer Weekend Yet
Chris Page - 28 Feb 2026
amy taylor’s legal battle explained: why the amyl and the sniffers photographer case is getting so much attention
Amy Taylor’s Legal Battle Explained: Why The Amyl And The Sniffers Photographer Case Is Getting So Much Attention
Sasha Mednikova - 26 Feb 2026
celebrity singer weight loss stories: what really changes behind the scenes
Celebrity Singer Weight Loss Stories: What Really Changes Behind The Scenes
Faith Thompson - 22 Feb 2026
microphone to movie star: 3 american icons who smashed box office records
Microphone To Movie Star: 3 American Icons Who Smashed Box Office Records
Evren E. - 14 Feb 2026
becky g’s anti-ice manicure ignites debate at musicares 2026
Becky G’s Anti-ice Manicure Ignites Debate At Musicares 2026
Chris Page - 31 Jan 2026
Browse: