Home Page »  B »  Burna Boy
   

Wetin Man Go Do Lyrics


Burna Boy Wetin Man Go Do

[Intro]
Arrrhhhh
Champion

[Verse]
People wey dey Shayo
Those people dey here now
People wey dey jaiye oo
Those people dey here now na na
Them no dey call me tele oo
But them dey ca-call me now
Na empty belle oo
Na im make man dey feel somehow
I call my aza
Sey i be wan cashout
Sey make i put ten thousand
I put ten thousand
Everybody con cashout
Thank jehovah
Put am for my aza
Begin to find another ah ah

[Chorus]
Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam to cook Ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do ooo
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do oo
[Verse]
God I dey serve e
No go let my blessings to pass me
Enemy no go laugh me
Make the money chill and relax me
If the money dey we go faji oo
I go be the life of the party oo
E go be like sey na magic
Call me jazzman abra cadabra oo
Waka waka no rest oo
Wetin man go do

[Chorus]
Money go dey for madam to cook ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do ooo
Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do
[Post-Chorus]
Man go fight for money (wetin man go do)
Man go fight for woman (wetin man go do)
Man go fight for business (wetin man go do)
Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do)
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do oo)
Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do doo ooo
Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo
Wetin man go do


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: