Home Page »  B »  Burna Boy
   

The Realest Lyrics


Burna Boy The Realest

[Intro]
Ojo meta e
O Ni se o
Ojo meta eee

[Chorus]
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there
[Verse]
Oluwa burna Don gon
Them be wan no where I come from
Some people see me for London
And my pocket dey high like contour
And your boy fresh like Tom Tom
And the girl dey gbadun me gan gan
The girl dem Dey licki d gon gon
Oh oh oh oh
Toba je kan aye mi e le se
If you looking for me I'll be on a spaceship
Anywhere the money Dey na dere I wan Dey demo o
And if na me Dey looking for
Tell them say my money no be play
I'ma tell dem say

[Chorus]
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there
[Bridge]
Oh oh dance like this, dance like that
Dance like this, dance like that
Then move it like there ain't no tomorrow
Move it like there ain't no tomorrow
Ah na
Dance like this dance like that
Dance like this dance like that
And move it like there ain't no tomorrow
Like there ain't no tomorrow
Ehn ehn

Where the money dey?
Where the money dey?
Where the money dey?
Na there I wan Dey demo o
Demo o, Demo o
Oh demo o, demo o
Anywhere the money dey na dere
I wan dey demo o

[Chorus]
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there
[Outro]
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: