Home Page »  B »  Burna Boy
   

Spiritual Lyrics


Burna Boy Spiritual

It's Kel-P vibes

[Hook]
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Ahh, ahh, ahh, ahh, spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, ooh, ooh, spiritual, highly spiritual

[Verse 1]
Omo I don tire, tire, tire, tire
Tell them no, me nuh holding back
See I fit wire, wire, wire, wire
All the money wey dey my bank
Just to show you that I'm for real
You know its not hard to find me
I been on the road and men are slow down
But I run with the program

[Pre-hook]
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ta ba wole
Je ko wo wa pe
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ya ba wole
JE ko wo wa pe
[Hook]
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual

[Verse 2]
Girl a whine 'pon me, uh
Me Shine like a diamond ring
Them go dey never shine pon by me
Girl you know say man a Real stylist
Dem never seen a style like this, uh
The girl wanna have my kids, uh
She wan' live her life like this
'Cause she know say everything nice and crisp

[Pre-hook]
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ta ba wole
Je ko wo wa pe
Said all my people spiritual
Ori won kpe
Ta ba wole
Je ko wo wa pe
[Hook]
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual

[Outro: Bose Ogulu]
And, the message from Burna I believe would be that every black person should please remember you were Africans before you became anything else


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: