Home Page »  B »  Burna Boy
   

Question (feat. Don Jazzy) Lyrics


Burna Boy Question (feat. Don Jazzy)

[Intro]
Oh dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It's Don Jazzy again
It's Don Jazzy ah Don Jazzy

[Verse 1]
Just for the record, just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya koma lo, waso o n play be e mo
E go do you one kind, magbe fun e one time omo to ba mess up

[Pre-Chorus]
Anything you wish me that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah

[Chorus]
Question, but dem no get answеr
Question, but dem no get answеr
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer, answer, answer

[Verse 2]
Boss like boss like we dey do
There causing casala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take beef with you
Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wuwon ni ko so o
[Pre-Chorus]
Anything you wish me that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah

[Chorus]
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer, answer, answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer
Question, but dem no get answer (When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer

[Outro]
Just for the record, just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup


the new hitmakers: how social media is rewriting the rules of music discovery
The New Hitmakers: How Social Media Is Rewriting The Rules Of Music Discovery
Chris Page - 05 Jun 2026
katy perry brings massive free concert to mexico fenapo festival
Katy Perry Brings Massive Free Concert To Mexico Fenapo Festival
Faith Thompson - 27 May 2026
john legend sets the stage on fire for the 2026 manhattan summer gala
John Legend Sets The Stage On Fire For The 2026 Manhattan Summer Gala
Sasha Mednikova - 13 May 2026
from the recording booth to the kitchen: when musicians become culinary obsessives
From The Recording Booth To The Kitchen: When Musicians Become Culinary Obsessives
Evren E. - 05 May 2026
the ultimate fashion playlist: unpacking the devil wears prada 2 soundtrack
The Ultimate Fashion Playlist: Unpacking The Devil Wears Prada 2 Soundtrack
Chris Page - 29 Apr 2026
Browse: