Home Page »  B »  Burna Boy
   

On Form Lyrics


Burna Boy On Form

[Intro]
Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession

[Verse 1]
Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me
[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

[Interlude]
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

[Verse 2]
If I hear, if I hеar say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we bе loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri
[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

[Bridge]
I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form


from streaming to the stage: how music discovery is changing concert culture
From Streaming To The Stage: How Music Discovery Is Changing Concert Culture
Sasha Mednikova - 28 Aug 2026
behind the curtains: the logistical nightmare of stadium tours
Behind The Curtains: The Logistical Nightmare Of Stadium Tours
Chris Page - 17 Aug 2026
post malone to perform at 2026 fifa world cup closing ceremony
Post Malone To Perform At 2026 Fifa World Cup Closing Ceremony
Faith Thompson - 14 Jul 2026
music, tours, and motherhood: how rihanna stays connected on the road
Music, Tours, And Motherhood: How Rihanna Stays Connected On The Road
Evren E. - 29 Jun 2026
tom holland marries zendaya in a private wedding ceremony
Tom Holland Marries Zendaya In A Private Wedding Ceremony
Sasha Mednikova - 16 Jun 2026
Browse: